Sort:  

I like your Style. Pls check my next post by this time tomorrow.

Lol na true na abi shey u like monday

if u no like am, how i won come take like am?

E dey pain pass especially if not perwinkle butt to suck on, with eba dipped in afang to swallow. I just practiced old-school broken with a comment wey no make sense but sense dey for nonsense, so join my #untalented. i go visit am and i go hit you will comment response wey be like this:
https://steemit.com/untalented/@surpassinggoogle/untalented-an-illiterate-found-the-breed-of-elves-elf-in-stellabelle-s-mind

or

https://steemit.com/steemit/@surpassinggoogle/humanity-is-the-brother-next-to-you-my-gift-to-humanity-read-my-comment-response-to-untalented-who-am-i-part-1-a-repository-for

Wow!! I swear I know know say u sabi speak broken.. U really try. 😂

oboy! @surpassinggoogle self dey speak pidgin. No b small gbege ooo. make i run go check am

Coin Marketplace

STEEM 0.19
TRX 0.18
JST 0.034
BTC 89118.52
ETH 3131.33
USDT 1.00
SBD 2.76