You are viewing a single comment's thread from:
RE: The Technology Of Synthetic Babies Gets Better. [In Naija Pidgin English]
Oboi this is strong.
I think set some country govament dem don dey kick against cloning, bio robot wey dey carry human pikin, na hear i just dey hear am ooh, diz one z strong.
E get many things wey government don kick against wey don later find ein way come outside. Govt no fit stop tech ministry naa.. How u take see am bro?