Sort:  

I'm surprised too.
What a complete wrong list.
😂😂😂

Ma juju , is like u do me juju...😂😂😂

Lol.
Which kind juju I do you?

Haaa like they refused to pay monthly dues...lol

😂😂😂....

Monthly dues keh....

Lol you never pay your dues oo

Who be dis? For where? Who send me?
Me na still learner sef

Na motor u dey learn or?

I dey learn how to learn na. Odogwu kee wey?

Make I bliv u nwanne mmadu

Posted using Partiko Android

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.15
JST 0.029
BTC 61904.26
ETH 2409.59
USDT 1.00
SBD 2.68