You are viewing a single comment's thread from:

RE: Pidgin Post - Wetin Steemit don Do for my Side

in #npc7 years ago (edited)

@edumurphy you try sha. 😂

But if you go gree, I wan challenge you for pidgin contest, you go see say I go beat you like small pikin for the show.

Sort:  

Iyaaaaaaa. If we do am, you no go even sabi when e go begin dey sweet you yori-yori for belle; na so you go come forget say na contest sef 😎

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.16
JST 0.030
BTC 68086.39
ETH 2626.77
USDT 1.00
SBD 2.67