You are viewing a single comment's thread from:

RE: My love for my continent inspired me

in #nigeria7 years ago

broh, me self welcome you. Wetin dat your friend tell you about steemit no be lie. steemit na where you go write betta tinx wey be say if peson read am he go see sence ontop, and make you sure say na you be d original person wey write am. And make you no carry all ur mind put ontop steemit money cse e fit fall ur hand. Broh, small-small e go better for us here. Make we steem dey go

Sort:  

See your English 😂

Coin Marketplace

STEEM 0.19
TRX 0.14
JST 0.030
BTC 60115.50
ETH 3192.77
USDT 1.00
SBD 2.45