You are viewing a single comment's thread from:
RE: **Steemit In Nigeria is not just an Event: there is more to it.**
no be lie you talk. All dis nigeria curators wey you mention dey try no be small. if no be dem some people for done pack comot for steemit.
hehehe, omo see pidgin o. interesting, 9ja don finally blow. Steemit go still give us special preference last last.
abi? make we just dey flex am here. as i dey waste my time for facebook na good thing?