You are viewing a single comment's thread from:

RE: HOW YOU GO TAKE ACTIVATE 9MOBILE DATA 1GB FOR 200 AND 5GB FOR 1000

in #naijapidgin6 years ago

I don dey use the #200 for 1gig since last year and them dey nack me free 1gig when i recharge #1000 so i no dey leave the network o but how i go take do that 5gig for 1k?

Sort:  

Abeg yan me the tori wella. I wan switch. Mtn own don too much.

No be everybody got chop o, my padi try am but him no enter so make una try una luck sha

Guy, tell me more.

Na the yan be that o, he no pass92910# and jolly dey go

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.16
JST 0.030
BTC 67789.28
ETH 2615.54
USDT 1.00
SBD 2.72