Vice president don end SARS.

in #naijapidgin6 years ago

image

Good morning my pipo I believe say una sleep well and body dry kampe I know say the economy and bad things whey dry happen no dey give us joy but make we no stop to dey pray God go hear our cry.

Today na anoda beautiful Wednesday and I believe God go favour us as we dey go our different place of work and schools, we for naijapidgin don bring beta tori come una way.

Una remember say some weeks back we dey talk about SARS and how them dey terrorise pipo, many students and youth corpers and other naija citizens don die becos of them. So tey celebrities self dey suffer for their hand but all this nonsense wan stop now as the vice president of our naija professor yemi osinbanjo don finally talk put for the mata e con instruct the inspector general of police and e men to take over make demands dey in charge of all the operations to protect lives and property, according to the vice presido the violence and complain about SARS don too much so now no more SARS wahala as their case don end.

So now my country pipo how una see this new development e good abi e no good.


If you like what the community is doing and would like to support us,

Please follow our trail via
Or delegate SP to @naijapidgin.

We are naijapidgin community with a mission to 'Promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows

Join our discord severs for fun, interactions and voice shows VIA
We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On @naijapidgin discord channel, a lot of variety shows and lectures are ON

  • Every Tuesdays we have real life issues with @preciousimo
  • Every Wednesdays are unavoidable lectures
  • Every Thursday we have relationship talk with @sparkles
  • Fridays is our well known ameebo center by @rebeccafl
  • Sundays is always variety night show by @itoroarchibong and @imbigdee.
  • Same Sunday we have our @naijapidgin hotseat ( featuring some well known steemians)

You ought no to miss any of our programs.

TEAM:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain...
@ogoowinner
@zizymena|@oliverwilliams|@horlaide|@mittymartz|@nmalove|@preciousimo|@rosyblessing|@akintunde

IMG_20180319_092844_398.jpg
Avatar designed by @mittymartz

Sort:  

Forget that yan! All na de same...
Na naija we dey o

Congratulations, your post had been chosen by curators of eSteem Encouragement program. Feel free to join and reach us via Discord channel if you have any questions or would like to contribute.


eSteem Line
Thank you for using eSteem

Na same of the same dem be.
Dem just chsnge dere name from SARS to FSARS.
No be naija we dey?
E don tey wey yanch dey back

Coin Marketplace

STEEM 0.19
TRX 0.15
JST 0.029
BTC 63179.13
ETH 2573.33
USDT 1.00
SBD 2.72