You are viewing a single comment's thread from:
RE: Naijapidgin hotseat with @ogoowinner
@ogoowinner Na pikin wit better heart
Na only mama wey get good heart dey pray for e children to do well for life. As you think go about us like this
Anybody person wey get bad belle wey dey folo you for back go Waka los