You are viewing a single comment's thread from:

RE: my pikin papa wan kill me make una help.

in #naijapidgin6 years ago

Sent people get mind sharing. How person go kidnap him own Pikin?.

Make the lady report the matter to police, although we know sey Nigerian Police get K-leg with their way of handling issues, but Na the best option be that. Facebook rant no fit solve the problem.

Make she also carry her Pikin run comot from that town and make sure sey him no get any way to contact her.

Sort:  

My broda you yarn well jare.

Coin Marketplace

STEEM 0.19
TRX 0.15
JST 0.029
BTC 63501.83
ETH 2650.23
USDT 1.00
SBD 2.81