You are viewing a single comment's thread from:

RE: my pikin papa wan kill me make una help.

in #naijapidgin6 years ago

The story tire me. Put eye for water if you want date anybody. The truth be say, i for like hear from the guy before i pass my judgement. But if i take am as you take narrate am, i will tell the girl to sue him papa pikin for court. Make him write an undertaking since the man done dey threaten her.

Sort:  

Exactly make the matter reach court then e sign say nothing go happen to her you too gbaski

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 62928.79
ETH 2465.26
USDT 1.00
SBD 2.55