Everyone II.
...continued... from here
You dey feel proud because say you get bread
No forget say na person like you get bakery
Be careful who you step on to step up
Na dem you go still meet when you dey come down
Na everybody want to blow
Life na process don't miss the flow
Na turn by turn life be jare
Today's achievement na tomorrow's mediocrity
Life na jeje and na turn by turn
As you dey today for one place
Another go soon come even without trace
Add value to your name and your face
You dey feed on girls wey no get power
You turn yourself to god with high tower
Life na set up and you go soon go lower
Your actions na like seed to the sower
You dey flex now and dey gather the gain
You don forget people you don cause pain
When your measure full, e go fall like rain
Think twice now and from bad acts, refrain
Thank you for your time.
My pen doesn't bleed, it speaks, with speed and ease.
Still me,
My tongue is like the pen of a ready writer.
Olawalium; (Love's chemical content, in human form). Take a dose today: doctor's order.
Request:
Hello everyone, How are you all doing today? Wanna keep up with what @tangerinetravels are up to? Kindly subscribe to their channel on YouTube, click like on their videos and in Maddie's voice "Gong that bell", so as to be notified every time they post new videos.
Their progress on YouTube has been so impressive, I would love you to be a part and be another reason to make them push further. Thanks in advance.
Follow @sprtshub, @stach and @stach.pay to keep up with the amazing stuffs going on in this amazing community. Decentralizing the offline and making impact everywhere. I am glad to be a part and it would be nice if you would too.
Join the discord server here:
https://discord.gg/ryA7BBE