Everyone.
Everybody wants to blow
But dem no know doh to doh
Just dey dream dey go, dream dey go, they go soon wake you up jor
This life is pain and gain
If you like you turn it again
Gain the gain, then the gain, after the gain you go still meet the pain
Jeje Softly, Take it easy
No dey do pass yourself o.
Ants no dey carry Tom Tom.
Don't carry big pot over small ones.
You get advantage, get position
Com dey squeeze our girls for bed position
Because they no fit write your petition
You continue with money mission.
This life sometimes sef na set up
E go push you and tempt you to fuck up
As girls dey love up and disease dey gang up
You better zip up as life no get back up
If wisdom is judged only by size
Beside elephant, ant no go get prize
No dey play God for human matter
If you do, na small time before you scatter
...to be continued...
Thank you for your time.
My pen doesn't bleed, it speaks, with speed and ease.
Still me,
My tongue is like the pen of a ready writer.
Olawalium; (Love's chemical content, in human form). Take a dose today: doctor's order.
Request:
Hello everyone, How are you all doing today? Wanna keep up with what @tangerinetravels are up to? Kindly subscribe to their channel on YouTube, click like on their videos and in Maddie's voice "Gong that bell", so as to be notified every time they post new videos.
Their progress on YouTube has been so impressive, I would love you to be a part and be another reason to make them push further. Thanks in advance.
Follow @sprtshub, @stach and @stach.pay to keep up with the amazing stuffs going on in this amazing community. Decentralizing the offline and making impact everywhere. I am glad to be a part and it would be nice if you would too.
Join the discord server here:
https://discord.gg/ryA7BBE