You are viewing a single comment's thread from:

RE: YOU CAN'T BE A FAILURE

in #life7 years ago

all wetin you just talk na true. some people problem, na be say dem too dey easily give up, them don forget say, today newspaper fit be wetin dem go use sell suya tomoro.

even this steemit wey we dey do, some pple done tire leave am.

Sort:  

Confirm bro. Na your pigin sweet me pass joor. Anyways, I almost leave steemit when I join, but I thank God say I no try am. Thanks for your comment.

i thank God say me self join and i dey always learn from you make i follo-follo you now self.

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.16
JST 0.031
BTC 59364.52
ETH 2593.69
USDT 1.00
SBD 2.47