You are viewing a single comment's thread from:

RE: WEST AFRICAN PIDGIN(NIGERIAN PIDGIN/CREOLE) LESSON 1 WITH ME|| BY @ubongudofot

in Steem Skillshare2 years ago

Bros, I feel this your post wella! E make sense die. Shebi you sabi say me sef de tok pidgin sometimes. But na for evening I de fit flow well well, no be for afternoon.
But u tight bro. Just de give us more thought-for-thought translation make we fit learn fast, you hear?

Sort:  

😀...thank you very much for visiting my blog and participating. Your West African pidgin is good😀👍.

I go dey give una update, abeg continue to dey visit my blog to learn more everyweek here on @steem.skillshare community.

Coin Marketplace

STEEM 0.20
TRX 0.13
JST 0.030
BTC 65046.03
ETH 3451.46
USDT 1.00
SBD 2.55