You are viewing a single comment's thread from:
RE: Steemit Engagement Challenge: My Steemit friends I want to meet by @badmus-official
Wow, what a great article, truth be told we attract what we reflect and with your hardworks and perseverance, i can only but say indeed you are a great man who takes his activities so serious. i guess your steemit friend is a hard working type just like you.. Greetings! @badmus-official
Lolz but @swaylee na werrey oh, if u meet am you no go wan go house lolz..
Solexybaba my oga, na your account I dey use see front. You don chop booming pass community mod sef. You come dey work untop. I fit dey call you money man
Lolz see you, booming no dey reach me again oh, i no know why😂😂