I know how mad, I will be if I was in the shoes of your boss.. playing a dead prank on me!! I will kukuma cease half your salary and tell u is a prank too…
Let it be 1-1.
I know how mad, I will be if I was in the shoes of your boss.. playing a dead prank on me!! I will kukuma cease half your salary and tell u is a prank too…
Let it be 1-1.
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
You don hear am abi 🤣🤣
Omo 🥹🤣🤣
As in ehh
That girl get mind shaa🥲
Na small mind? 🤣🤣🤣
You sef dey awake? Nawa oo as e dey hot 🤣
🥲
Na prayer I just finish o
Come say make I know wetin dey happen for here for I sleep
Ok nice. Me I dey awake till 8am oo, I hardly sleep for night.
I dey pray make I kno whether 01and ndi oga like you ppl go remember us na🥲
Hope say you pray for me join oo. Me I never become oga yet
Hehehe…if I become like you I don blow naa. You be oga on your own level las las
Abeg oo no dey talk like that. Na manage I dey manage.