Sort:  
 2 years ago 

Kiss kwa? Hia, ichoro izighasim? Chukwu amaghi kwe. Aka apukwala gi. Tufiakwa. But na you talk am ooo. You want make the fiancee beat me? I no dey ooo

 2 years ago 

Hahahaha, you dey fear??? If she beats you, you no get ✋ hand? Beat am....

 2 years ago 

Hey, i can see the way you take hate meooo. So you want make they hold judicial for me? But, if she try am eeeh, i go beat am well well. Abeg no tell @ijelady wetin i talk ooo. You know say them be friends. Abeg, i no want enter trouble.

 2 years ago 

Haha, why then did you mention her name? Na she be Uncle Charles fiancee

Coin Marketplace

STEEM 0.17
TRX 0.13
JST 0.028
BTC 58544.56
ETH 2629.02
USDT 1.00
SBD 2.44