Sort:  
 3 months ago 

I will definitely show you one day… when we meet!!

I hope say all those checkpoints for owerri don comot oh… those police know Dey use eye see young guy drive car.. everybody na yahoo for their eyes… na only them fit scratch d car cos I fit jam them especially those ones for obinze side..😂😂

 3 months ago 

Abeg no try am...you go collect wotowoto🤣

Coin Marketplace

STEEM 0.16
TRX 0.15
JST 0.029
BTC 56278.39
ETH 2377.99
USDT 1.00
SBD 2.29