You are viewing a single comment's thread from:

RE: Campus Connect Weekly Contest Week 16: My Favorite Game on Campus @sonofremi

in CampusConnect3 years ago

U be UNN student? Madddo... I dey pass una department daily. I no no say we plenty like this. Steem on brosev

Sort:  

Boss , I sabi @kingkenny042 na my main gee boss, we suppose do unn steemit link up. E go bad.

 3 years ago 

kenny dey my department na. next semester we go word. e be like say your money don long

Omo, @swaylee guy i need mentorship oo.

 3 years ago 

On what exactly my boss.. I dey loyal

My oga na you be boss oh, I dey loyal sir.

See men them oo.

Coin Marketplace

STEEM 0.19
TRX 0.14
JST 0.030
BTC 60078.84
ETH 3197.52
USDT 1.00
SBD 2.45