You are viewing a single comment's thread from:

RE: Steemit Engagement Challange II | Steem Kindness Contest - How Steemit changed My Life for a better life

Brotherly, as Steemit sef don show you love nah, you sef suppose follow show me love nah, make the love de go round like dat. Shebi I be ya person nah? Another matter be say eh, me I for like be your PA next time world smile wan smile for we people for this yonder. How u see am nah? Shebi e for make sense?
Meanwhile shebi u sabi why I de use pidgin for my reply? You no tell us which way de pidgin language training wey u start de go o?
But my brother no shaking. Steemit do well for everybody, me sef de warm up. Ur own don go far, ur shoe shine, your face show. I for like dey as you dey wen I big small. Chop knuckles!

Sort:  

Nah small small, e go reach all of us. All of us are here together😀.

Me, i am still learning and will get there too. Thank you for your contribution.👊😊

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.15
JST 0.031
BTC 60794.44
ETH 2623.30
USDT 1.00
SBD 2.62