GET YOUR PVC

in #esteem6 years ago

image
source

Una good morning my people...i hail as una dey jolly for this weekend, abeg make the flex continue dey go.

As una sabi, plenty things dey happen for we country as the year 2019 dey come. This year dey important as e be say na we election year and plenty things dey always puyeke as that time dey come. One major thing wey happen recently na say many of our politicians don jaar go another party wey be opposition before, infact dem even talk say our politicians dey act series..LoL
Our own today na the thing wey you fit do inside all this things wey dey happen, Yes o, you fit do something because na we be the people and as na democracy we dey, power dey our hand.
Na why we dey talk say, go collect your own PVC, we fit no fit do everything at once but if everybody join hand together make them hear our voice, we go dey achieve change small small.
The thing dey end this month ooo and e go better make everybody don do.
Abeg tell your neighbour, go collect your PVC.

Na we be naija pidgin
Na Spirit of Naija!!
Na we be Naija!!!


Footnote

If you would like to support us,
Please follow our curation trail Or delegate SP to @naijapidgin account.

We are naijapidgin community with a mission to promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows


Join our discord server for fun, interactions and voice shows here

We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On discord we have the following shows and lectures:

  • Real-Life Talk with @preciousimo
    [Tuesdays by 8pm]

  • Lectures on Block chain, Steemit and Cryptocurrencies [Wednesdays by 6pm]

  • Relationship talk with @rosyblessing [Thursdays by 8pm]

  • Variety night show with @itoroarchibong and @imbigdee. [Sundays by 5:30pm]

  • Special Hotseat [Sundays 8pm]

Dont miss it

Naijapidgin Team:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain:
@ogoowinner
@zizymena
@oliverwilliams
@horlaide
@mittymartz
@nmalove
@preciousimo
@rosyblessing


Na @mittymartz design this avatar

Sort:  

No be lie my contri pipu,
E go beta if all of us fit get our pvc make we for fit vote the confirm candidate.

*make we rememba say "Na our VOTE INEC go count oooo no be our ALLELUIA & Amen."

Ona doh ooo

Congratulations, your post had been chosen by curators of eSteem Encouragement program. Feel free to join and reach us via Discord channel if you have any questions or would like to contribute.


eSteem Line
Thank you for using eSteem

Coin Marketplace

STEEM 0.31
TRX 0.12
JST 0.033
BTC 64485.37
ETH 3156.53
USDT 1.00
SBD 4.05