Sort:  

Village people ke, dem don Sabi steemit?!!!
Na wa oo , nobody wan carry last oo. Witches , wizzards , herbalists even masquerade don already dey steemit. Some monitoring spirit self dey earn curation rewards while herbalist dey advertise to be voted as witness.
Wizzards are the whales while the witches are the bots.
I just can’t stop laughing

Coin Marketplace

STEEM 0.19
TRX 0.16
JST 0.030
BTC 64019.81
ETH 2644.93
USDT 1.00
SBD 2.84