Learn Warri Pigin Proverbs and Their English Meanings

in #writing7 years ago (edited)


Source

Hello, Happy Sunday...I will like to share some Nigeria proverbs of Warri Origin...

  1. Man wey unclad no dey put hands for pocket Loose.
    *Meaning: you can't do something if not certain about it.

  2. Today newspaper na tomorrow suya wrap.
    *Meaning: keep claim, nothing last forever.

  3. Rolling stone, of course na person push am now!
    *Meaning: There is always a reason for something.

  4. Every mallam with em own kettle, every northerner with em own radio.
    *Meaning: Every man for himself.

  5. Person way borrow cloth go party no dey dance too much.
    *Meaning: Don't miss use the opportunity given to you.

  6. Na the amount of maggi and seasoning wet dey inside pot of boiling meat they determine how the aroma go be.
    *Meaning: The amount of effort you put determines your success.

  7. No matter how plenty ram they, na the first one dem dey always follow....
    *Meaning: Learn to standout.

  8. Wiseman dey die for foolish man backyard.
    *Meaning: Never be too confident of your knowledge.

  9. Water don pass garrison
    *Meaning: The situations is useless.

  10. Na cooperation make rice dey full pot.
    *Meaning: Unity is the key.

Thanks for reading.

Follow @ebugreat

Sort:  

Lol! Na corporation dey make rice full potential. I love this.

Never heard of this dialect before but it looks like y'all got some interesting phrases and really good wisdom! Upvoted :)

Coin Marketplace

STEEM 0.30
TRX 0.12
JST 0.033
BTC 64513.89
ETH 3155.04
USDT 1.00
SBD 4.00