You are viewing a single comment's thread from:
RE: steemit platform with major language translation and star🌟 ratings
confarm! e go make sense die, abeg make dem add pidgin english join sef
confarm! e go make sense die, abeg make dem add pidgin english join sef
Lol.. No yawah.. At least that one, nigerians fit they rub mind for there
na so na, make oyibo dem for dey feel our pidgin here