Sort: ย 

Naso we see am oo baba ๐Ÿ˜‚

This one got me. Officially, this @teekingtv is sickly sick

Hehe, e no be from here

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚
Even @gentleshaid know say na Agberos him and @greenrun dey manage na... Up National! ๐Ÿ˜‚

D meeting fit enter night shaa. So witches dem go begin bring dia skills come outside.
Person like @teekingtv fit dey fly sef. Even though say ein na airplane man, dat unku fit fly within plane sef.

Fly within plane? I weak๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Baba Sammi! You're trying me oo... Zeddicus! ๐Ÿ˜‚

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.16
JST 0.030
BTC 62499.32
ETH 2450.41
USDT 1.00
SBD 2.66