NIGERIAN YOUTHS ARE NOT LAZY

in #stach6 years ago

U5drwfAN1itCegp2NzWKpYwrUUTjr4y_1680x8400.jpeg
Wey that baba wey say we the good youth of Nigerian citizen are lazy. I wan prove to you say we no dey lazy.

Show me where in any civilized country, where a student wey dey enter class dey face his study go be the person wey dey train his/her self for university till e reach degree level.

Me wan yan you say if u dey their talk say we dey lazy nah you lazy pass because you neva dey useful to us Nigerian youth since you enter that sit. Please do comot there make another person wey get better sense and who go dey useful to us come lead us (youths) to glory and greatness.

A father wey no say him children no good no go be the one to carry him children comot for public come dey disgrace them instead him go follow dey cover them up. Even if we dey lazy why you dey cast us like that for public channel wey everyone wey dey for this world dey watch............lol

Oga Buhari we Nigerian youths no dey lazy if you want I go prove it to you soteeeeee u go hear am

Sort:  

Nice writing dear.. I am not lazy and we're not lazy..

Definitely handsome

Na im children lazy. We dey hustle even for Steemit here. Im children dey Aso rock dey ride bike.

Bike wey worth millions of naira

Asin eh. Na old age dey worry am.

Guy dis one pass old age ooo

I no say nah death wey dey knock for him door that is why he dey do like that

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.14
JST 0.030
BTC 58679.35
ETH 3155.04
USDT 1.00
SBD 2.44