FELLAINI

in #sport8 years ago

FELLAINI: See ehhn,Like this so, all this yama-yama wey people dey talk via my transfer matter gats stop..Who dey tell una say I Don extend my contract for man.utd?...nawa o... Me no go talk anything wey consign my contract and Manchester United for now until July 1st,because right now my mind and concentration dey for World Cup with Belgium.

#MUFC
#WORLDCUP
#STEEM
#STEEMIT
#FOOTBALL
#CRYPTOCURRENCY

Sort:  

I periodically make up my blog posts with TOP quotes. I really want to add this.

Coin Marketplace

STEEM 0.04
TRX 0.32
JST 0.080
BTC 62044.33
ETH 1652.47
USDT 1.00
SBD 0.42