You are viewing a single comment's thread from:
RE: Plastic Surgery: What You Need to Know [Explained with Open Rhinoplasty]
E get my friend wey need dis kind surgery pass. Ein nose dey like tray-pan. Make dem repackage ein nose wella :)
Nice piece bro
oboy u dey vex oooo. send am some sbd na mke e fit use am do de surgery.
I no go send am any SBD sef, make ein sell ein papa land take do d surgery :)
Lol....Me sef get one bros wey ihm nose be like trapezium...Let me forward his number to Emem..
Dem fit correct dat kind nose?
I don even confuse now