You are viewing a single comment's thread from:

RE: The tinz wey steemit don do giv me (pidgin challenge by @ogoowinners)

in #npc7 years ago

haha I sure say my 2 by 4 Ghana pidgin no go fit compare but I go drop am laidat.

I see say steemit don dey change nibis plentey for ya syde. @annieben MA my belle don make empty sha, make una come fill am ooo. else I step Uyo p3 koti for com carry me go

Sort:  

I no bin sabi sey people for Ghana dey yarn pidgin o

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.16
JST 0.030
BTC 68394.30
ETH 2644.71
USDT 1.00
SBD 2.69