NAIJA PIDGIN CHALLENGE: FRIENDLY ENEMIES NO GO PAMI...
My people , friendly enemies ehn , make we sher dey over look dem nio , he get one stupid brother wey i get , im dey always tackle me if i wan scam my papa of money , and if i collect am , im dey always share am with me faa , he get one time wey i ask of money to by textbook from ma papa , you no o believe sey im go buy am come collect money from my papa , abeg wetin i go do self?