MAKING THE STEEM SOCIAL NETWORK BETTER, WE NEED THE BLOCK BUTTON.NPC

in #npc6 years ago

My people una weldone oo
Firstly I go like thank our boss @ogoowinner for this kind opportunity wey I fit use add to Wetin dey on ground

our challenge for today

image

Na about this delete and block button wey @ogoowiner don yarn..
For my mind the delete and block button ho make sense.

You know say any thing wey you do, people must come discourage you and say bad thing about Wetin u do
But na the block and delete button go keep those kind people inside the bucket of block lol

Another wey I go like make them add for Steemit nah
online and offline notice ...so we go dey know steemians wey dey online and equally e go make steemit more interesting... Una welcome oo

The man for that pic na peter.. Wey people talk say him no sabi sing, but now the guy dey show the world say eim really get talent....

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.14
JST 0.030
BTC 58752.84
ETH 3153.55
USDT 1.00
SBD 2.44