Improvement for steemit

in #npc6 years ago

image

Good day all naija people wey de for this platform..I participate for the last contest and na better reward na im ogoowinner give me..
This NPC challenge don help most people for this steemit grow..person like me na one of the opportunity wey I de use take get small small upvote for this steemit..

how steemit fit take improve

privacy:- as I take like steemit reach, nothing de secretive for there..na all the money wey u get person fit see and e no suppose de like that..
If I decide say I wan transfer SBD to my friend wet I no want make anybody no..that one no de possible,people just need go my wallet and they go see all.

blog improvement:- as I take see this blog..e suppose don improve pass this one..they fit make am de more social..I mean make dem allow us fit put more than one picture..even the chat forum need better adjustments.

Coin Marketplace

STEEM 0.20
TRX 0.13
JST 0.029
BTC 65885.06
ETH 3440.60
USDT 1.00
SBD 2.65