Making the steem social network better: my views.. @ogoowinner npc

in #npc6 years ago (edited)

Good day my country people, d matter wey @ogoowinner talk sey make we put mouth na true, he suppose dey because of people wey go dey post rubbish.
But as i see am. He go dy pursue new new people dem wey never sabi as e dy go for here, because if delete dey e mean say we fit delete our post come recycle am be dat. So e beta make we leave am like dat. IMG_20170908_165542904.jpg

Coin Marketplace

STEEM 0.20
TRX 0.12
JST 0.029
BTC 61440.52
ETH 3447.43
USDT 1.00
SBD 2.52