Naija pidgin challenge, the Block and delete button matter

in #npc7 years ago

wetin i wan yarn about the delete and block button no too much than sey make steemit put am dere but dem fit do am wey be sey im go dey for person wey una dey follow una self.,.. i no think say Na bad idea at all cos me Don see too many rubbish be a cause of this no limitations to person wer fit comment on your page. Thanks @ugowinner for all ur good work
A beg mk dem reason us for this matter wer we yarn image

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.16
JST 0.029
BTC 60883.28
ETH 2401.75
USDT 1.00
SBD 2.63