You are viewing a single comment's thread from:

RE: Friendly Enemies. Na ein be the matter wey we go chook mouth inside today.

in #npc7 years ago

Your mata dey always totori my Belle. I con dey worry say when I go see you face to face, but on to this matter eh, me sef get wetin to share. If you combine friend and enemies, ego equal to frienemies. As you talk am ehn, dem boku everywhere and we go choke them comot for here. I gbadun you die. My own mata go soon Enta your record. Wait for am.

Sort:  

Lol! Some people want organize Enugu meet up, people wey go come go see me there.

Coin Marketplace

STEEM 0.16
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 58239.61
ETH 2287.71
USDT 1.00
SBD 2.50