Friendly Enemies
I don see say na some people for this world teach devil how to bad.my people go talk say the devil you know beta pass angel wey you no know wetin wan pain me pass be say i go jeje carry all my trust give them. Then the same bastards go carry me use as footmat. I don forgive una sha. Then too many to call. And if una never repent this one na from me give una Before e go too late
https://steemfollower.com/?r=10921 make una check out this link
Lolest..... please follow back
Sneaky Ninja Attack! You have been defended with a 0.89% vote... I was summoned by @belemo! I have done their bidding and now I will vanish...Whoosh
Upvote!