NPC pidgin contest,making steemit more better

in #npc6 years ago

Thanks @ogoowinner for the opputunity given to me to participate in this contest, and i appreciate all your effort in promoting the language that unit us together (pidgin)

I don dey wait since to get this kind chance to talk wetin i think say all of una go benefit for inside.
Wetin i won steemit to help us on be say make they help us cancle the bandwidth, because sometimes the tin dey frostrait you wil do small thing like dis before you know you don reach bandlwidth limit . make una help ous work on that.... Thanks

IMG_20180128_160324.jpg

Na wetin i wan contribute be that

Coin Marketplace

STEEM 0.20
TRX 0.12
JST 0.028
BTC 64354.36
ETH 3507.50
USDT 1.00
SBD 2.54