Na my entry for niaja pidgin challenge be this concerning this block button for steemit

in #npc7 years ago

wetin me wan talk about the delete and block button no too much than sey make steemit put am dere but dem fit do am wey be sey im go dey for person wey una dey follow una self.,.. i no think say Na bad idea at all cos me Don see too many rubbish be a cause of this no limitations to person wer fit comment on your page. Thanks big sis@ugowinner for all ur good work
A beg mk dem reason us image

Coin Marketplace

STEEM 0.16
TRX 0.13
JST 0.027
BTC 58644.49
ETH 2625.45
USDT 1.00
SBD 2.38