Kasala don burst

in #npc7 years ago

Just recently discovered what @ogoowinner is doing with pidgin on this community, mahn!!, it is crazy, but I found a few post quite intriguing, I say make me sef sample am

Kasala don burst

Nawa o, @ogoowinner don’t cause wahala for this kabal, as she bin relate say make man post for pidgin, I bin dey look am say, how many pipo for here go fit run am, omo I shock o, nasoso warri goons full here, them blood warri plus include warri famzers, lowkey, I trip, naso everybody follow body dey yarn pidgin plus dose wey sabi plus ote, I fall for una
Me no go too yarn before man start dey jabo, I go drop mic.
This parole don reason me say anything go work for this platform so tey na naija pipu e relate to
Dem go hear am for this zone, naija no dey carry last, anywhere we enter we go scatter ground, dem must to know say men don surface, of which this thing don dey sweet my belle na like 3 or 4 lines I been plan contribute.
My country pipo, I hail una, one by one
Your personal pesin….. @ericdyce

IMG_20170729_125214.jpg

Sort:  

bros una well done o, na so so uppvote i don dey find for hia up and dan since mormor, tosh me na ibeg, i just say make i hail you bros

My main man.....Loool, naso we dey struggle the struggle o, I don enta u

Enter me too lol, fakeass pidgin 😒

Loool..... I'll let @mistakili enter you, He is the senior

Coin Marketplace

STEEM 0.16
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 54358.77
ETH 2293.67
USDT 1.00
SBD 2.30