Friendly enemies

in #npc7 years ago

I want to say a big thank you to @ogoowinner for the priviledge to share my mind on what the friendly enemies has done in my life. Like i commented under your post,your story looked exactly like mine,but i'm using another story as a victim of these wicked enemies called friends.
Please accept my pidgin the way i will write it as i'm not too fluent with pidgin. Smile
Thanks and happy reading.

              Friendly enemies

This tori happen to me about 4 years a go. That time i still dey one private school dey teach. As you no say most private schools get issue when e come to salary mata,our boss no dey pay us regularly. Na so one of the teacher wey dey work with us com say we should tell our oga say if he no gree pay us before friday that non of us go come work on monday,na so me and one other teacher take front role go confrot our oga ooo. To cut the story short,when the issue come cause yam pepper scatter scatter,na so the lady deny the mata oo,other teacher come join her say they no no about the mata. The oga come sack me and the other guy wey follow me.
The lesson the tori taught me be say,for this life we should only trust our self and no one else. But the God dey plan en thing,no one know. As e com sack us,God com give us better opportunity with beta money.
Please don't mind my pidging if it is not up to the standard,i think that is my best.. Smile.

Sort:  

You try jor! Loyalty dey hard to find these days. Every man for himself nai dem dey talk dz days

Sure bro,no one to trust for this world oooo

Coin Marketplace

STEEM 0.16
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 58058.49
ETH 2284.09
USDT 1.00
SBD 2.51