Why I like steemit Naija Pidgin Challenge

in #npc6 years ago (edited)

IMG-20180110-WA0011.jpg
LL.B class of 17 photo session at the faculty of law, University of Ibadan.

E don teh wey I post.

As I dey read for my exam naim @adejoke16 con tell me say better @ogowinner pidgin challenge dey o. Na so I drop book follow come. E neva teh wey I join steemit name @adejoke16 bring me come after many weeks wey she dey try convince me make I join, so I neva sabi the tin finish but I dey learn am small small.

Why I like steemit be say e dey ginger person to write anything wey you sabi write. Person fit read anything wey catch im interest for here too. I neva sabi many people for here but the few wey I don meet dey alright, na correct peeps dem be. For now sha, I dey look forward to meeting many other correct people for here. Make I too sabi the way o.

Coin Marketplace

STEEM 0.29
TRX 0.12
JST 0.034
BTC 62772.18
ETH 3154.14
USDT 1.00
SBD 3.86