Naija pidgin challenge entry by @ogoowinner

in #npc7 years ago (edited)

IMG_20171223_160511.jpgMa people , na big question be this o , STEEMIT , although i never make much for hea but people wey make me like steemit plenty fa , i dey post but no votes dey enter , omo , d day wey @steem-lagos first upvote me ,i happy die , god bless people wey dey geme upvotes , shout-out to @mimy @onos
@ajibade......God go bless all of una o , mama mi @ogoowimmer your head dey dea jare..twale for u!!

Sort:  

Welcome to steemit! Ill be sure to upvote your posts and follow you! Check out my previous article on the service that I offer on fiverr which is basically where I manage a portfolio of cryptocurrency for you for 1 year. I personally transformed 500 dollars into over 2 million and I want to help others make the same returns with my 3 years of experience trading cryptocurrency. The link to the service is here if youre interested https://www.fiverr.com/bwalker099/manage-or-create-your-cryptocurrency-portfolio-for-huge-profits

you too much my guys, just dey do waitin you dey do, everywhere good

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.16
JST 0.030
BTC 62852.17
ETH 2463.87
USDT 1.00
SBD 2.64