Friendly enemies contest @ogoowinner. OMO LUKU DO ME STRONG THING , A MUST READ

in #npc7 years ago (edited)

My people , dis thing wey i wan tell u ehn? , If ha dey remember am , i dey always dey sad. one of ma guy , im name na lukmanu ,him thief my girl ni fa....
One dis faithful day , me nd my guy , luku dey waka go ni fa , naso we meet one babe o , i tell luku sey i like d girl luku dey discourage me , i sha no mind am , i go meet the girl, follow am yahn , she geme her number o , i later call am sha , scope am , u sabi wetin i mean na?😉 , Next week like dis we plan sey make we meet up again , as i reach wea we go jam , i no see d bae , i sha chill for like 2hourz , before i go house , o no call am for like 3 days make she know sey i dey vex , d fourth day , i call am , she pick up , i para for am big time , she con later explain , u no go believe sey dat oloriburuku lukman go meet d girl for my back tell am sey na im dey interested not me , sey me just dey help am ni.....guys walai , 2 days later wey i meet luku d nigha land for hospital...,..MORAL LESSON++(+NO DEY THIEF ANODER MAN'S1516527694928-309026563.jpg BAE😫😫😫😒

Sort:  

Welcome to steemit! Ill be sure to upvote your posts and follow you! Check out my previous article on the service that I offer on fiverr which is basically where I manage a portfolio of cryptocurrency for you for 1 year. I personally transformed 500 dollars into over 2 million and I want to help others make the same returns with my 3 years of experience trading cryptocurrency. The link to the service is here if youre interested https://www.fiverr.com/bwalker099/manage-or-create-your-cryptocurrency-portfolio-for-huge-profits

Welcome to Steemit! I'm glad to see you getting involved here and joining in. I hope your experience here is pleasant!

Coin Marketplace

STEEM 0.13
TRX 0.12
JST 0.024
BTC 51460.37
ETH 2243.25
USDT 1.00
SBD 2.01