NAIJA PIDGIN CONTEST. Steemit don promote ma LIFE:, NPChallenge @ ogoowinner

in #npc7 years ago

how you na dey ma pipu? na about our life transforming platform wey we call steemit na e i wan yarn una as he don change my life for good.
As una know the type of country wey we dey so,me i b undergraduate weyb dey strive hard make e better for me and my pipu dem,buh with this steemit wey @ogoowinner yarn us so, the tin dey totori mi,as if sey i neva see better tin before.
na now i cun dey see small small change for hand because of steemit o...i don waka waka internet tire,una know wetin i dey look for ? na internet job o...since my papi @popson introduce me to steemit...i don dey tank 13891806_10209124921673742_8004758485518267665_n.jpgam too and the pipu wey dey in charge of am...God go dey bless una.
i wan use this opportunity thank our oga at the @ehiboss , @camzy and many other pipu dem wey gather dey steemit
#tanking #una #my #pipu

i go dey still dey humble like fada! ,na me b una boi @badmusazeez

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.16
JST 0.030
BTC 62416.00
ETH 2447.19
USDT 1.00
SBD 2.62