Adding the block button to the STEEM social network

in #npc6 years ago (edited)

This is the famous naijapidginchallenge organized by a fellow naija..... @ogoowinnerScreenshot_20180209-151646.png
So for this matter ehn e tire me
Me don dey reason am sef
Anyhow person fit just check your account and do anyhow
Especially for replies
People no surpose get unlimited access especially for replies
Some people go just they yarn for matter then no even understand
Me I tire....
I feel say room for improvement dey shaaa for steemit
This block button go really make we get control over all these haters them as then full everywhere at least we fit choose who dey follow us and who dey reply

Coin Marketplace

STEEM 0.30
TRX 0.12
JST 0.034
BTC 64058.80
ETH 3150.15
USDT 1.00
SBD 3.99