You are viewing a single comment's thread from:

RE: Friendly Enemies. Na ein be the matter wey we go chook mouth inside today.

in #npc7 years ago

This your concept legit die!!!! and the tori wey you dey talk na real life problem for awa society. Everybody get to shine eye like torchlight o! Make dem no use you do doti. Wehdone sister!

Coin Marketplace

STEEM 0.14
TRX 0.24
JST 0.033
BTC 91609.30
ETH 2290.01
SBD 0.85