You are viewing a single comment's thread from:

RE: NIGERIAN DEMOCRACY IS TODAY LETS TALK ABOUT IT IN PIDGIN

in #nigeria6 years ago

I hail una o! Happy democracy day my people! It’s been 3yrs now wey buhari don take over our country... if una see any better thing wey him do abeg make una reply me or if una no see still make una reply make we yarn about am. I greet una and happy holiday o!

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.16
JST 0.031
BTC 60371.26
ETH 2609.98
USDT 1.00
SBD 2.54