You are viewing a single comment's thread from:

RE: NIGERIAN DEMOCRACY IS TODAY LETS TALK ABOUT IT IN PIDGIN

in #nigeria6 years ago

Na Dagrin song just dey hammer for my brain as i dey hear democracy for naija. Shey na democracy be this abi crazy demo. Walahi, no be democracy will dey practise for here, na just deceive me make i deceive you we dey do.

Sort:  

Oshe Mr rapper

Nigeria sef don let everybody tire

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.16
JST 0.031
BTC 60180.20
ETH 2604.17
USDT 1.00
SBD 2.54