Man kills wife

in #naijapidgin6 years ago

FB_IMG_1529443546110.jpg
Man wey just marri them say him get hand for him wif death afta he kill her, Him com put her bodi insid him car
FB_IMG_1529443554841.jpg
Gloria Onyedikachi Obinna na fyn girl from Arondizuogu.......How bad dis life be everi girl drim na marri one day and com dey jolli ficate
na him det com Carri you go,on10th Feb 2018. as you com marri your supposedly heartthrob MGBEODINMA SAMUEL from AWO-IDEMILI. E no com tey wey you com fin yoursif for domestic, ki your husband com kill you on Saturday, And put your body insid him moto, your demise,And move the him moto to his Papa and mama house. But pipu wicked ooh

FB_IMG_1529443566161.jpg
Na she b dis oh inside ha wicked husband car him dumb ha there
FB_IMG_1529443573743.jpg
Men abeg make we stop dey beat we wife na mumu man go beat him wife.
Abeg make we for say no to domestic violence

unnamed.gif

Sort:  

Make God help us o. Domestic violence no go bi our portion IJN. Amen.

This domestic violence issue don pass wetin we go just dey use ordinary mouth talk o, we need to start to take action against am.
Make we join hand pursue this domestic violence comot o, one person no go fit do am o

I dey tell you my broda

TODAY NA ANOTHER PERSON, TOMORROW E FIT BE ME OR YOU O.
SO E GO BETA IF WE FIT CURB AM O

Coin Marketplace

STEEM 0.20
TRX 0.15
JST 0.029
BTC 63483.25
ETH 2601.63
USDT 1.00
SBD 2.81